Nigerian singer, Zinoleesky dropped a song “Call Of Duty“, on popular demand we serve the lyrics to the song to sing along.
In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside the Lyrics.
Call Of Duty Lyrics by Zinoleesky.
Intro
(Drink garri, welda your brain go calm down)
(I dey smoke igbo?)
Hmmm hmmm
Hmm hmm
Niphkeys
Verse 1
I be person pikin
I get feelings too
My mind is split in two
I love you but I love sleeping too
Girl you can just tell me, if you cant deal with you
So many other guys won chill with you
Bridge
Now I just want to marry her
Wan buy her designers
Check your window, ka rira
It’s been like 4 days ta rira
I don upgrade my terminal
2 shorties mapami now
You know say I sabi now
My song is sweet like ribena
Pre-Chorus
Mummy and daddy jo
Boys and girls jo
Omode kpelu agbalaga
Oloyun ton lo si ante natal
Anywhere me I go
Say dem love my flow
Dem say Zino getti lamba
Omode wey gettie raba ahh
Chorus
I be inside playing call of duty
Loving you be my call of duty
Say for loving two, I’m guilty
This all I’m wanting
Simisola wants S#x
I’ve gotten a girl obsess
Verse 2
Girl, you have to bring your friends
‘Cause they all have to meet my friends
And we have a show by ten
So, we have to leave by then
Oh, abi dem no get idea
But I no too dey show myself
Bridge
Now I just want to marry her
Wan buy her designers
Check your window, ka rira
It’s been like 4 days ta rira
I don upgrade my terminal
2 shorties mapami now
You know say I sabi now
My song is sweet like ribena
Refrain
Mummy and daddy jo
Boys and girls jo
Omode kpelu agbalaga
Oloyun ton lo si ante natal
Anywhere me I go
Say dem love my flow
Dem say Zino getti lamba
Omode wey gettie raba ahh
Bridge
Maa poltergeist I sneak up on you
Me I no fit give up on you
Abi make I use ninja
Baby mabami ja
Outro
It’s like playing call of duty
Loving you be my call of duty
Say for loving two, I’m guilty
Timi jay on the track
THE END
Go check lyrics for other songs, Click the “Lyrics Category” also Get latest music mp3, Click the “Music Category” and lastly Get the video to latest released songs, Click the “Video Category“.
To get our latest updates on social media, follow us on Facebook and Instagram.
Zinoleesky more wisdom InshaAllah
I love this song
Zinoleesky more knowledge inshallah i like this song
More knowledge 📕 more wisdom
I love it
Oh great
Love the lyrics
May Allah bless you for me.
Its been like four days tahrira
My boss great 1 more greeting to ur elbow