Lyrics

[Lyrics] Vector – Family Meeting

Vector Family Meeting  Lyrics
Vector – Family Meeting Lyrics.

We present to you the Lyrics to Vector brand new single titled “Family Meeting”.

For the Purpose of Vector fans and our users here we bring to you the lyrics to the song ‘Family Meeting

In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside the Lyrics

Listen and enjoy Family Meeting by Vector Below:-

Download The Song


Vector Family Meeting  Lyrics

I remember yesterday
Many things I want to say
Bloody bodies wey we lay
Later body go away
Family meeting on ? family meeting
Where the body go today
Only Jah knows the way

Yeah everybody’s asking questions yes dey are asking
Many only look happy cos of multi tasking
Life is killing their game is the law is assassin
Is the law assassin
I no dey ask who gave the order
We all know who gave it
Family meeting disorder
Panel fake shit
What if na you wey dem kill your person
Or na you wey dem kpai kpai kpai
And your daily could have also been taken
And dat man na my guy

I remember yesterday
Many things I want to say
Bloody bodies wey we lay
Later body go away
Family meeting on point family meeting
Where the body go today
Only Jah knows the way

I remember yesterday
Many things I want to say
Bloody bodies wey we lay
Later body go away
Family meeting on ? family meeting
Where the body go today
Only Jah knows the way

Green light red light
Green light red light
Green light red light
Green light off light
Green light red light don’t move or be dead
But our own green light red light fast pass Kendrick own from kings dead
You no dey feel dem kill dem
No be madness
Who go hail dem
Who go hail us
Picture low Benz na ? road wey dem say dey spoil hilux Jesus
Have seen many things and it still tops worst in my life
The fight for the life is costing the life
The fight for the life is costing the life
Where the body go today
It’s costing the life

I remember yesterday
Many things I want to say
Bloody bodies wey we lay
Later body go away
Family meeting on ? family meeting
Where the body go today
Only Jah knows the way

I remember yesterday
Many things I want to say
Bloody bodies wey we lay
Later body go away
Family meeting on ? family meeting
Where the body go today
Only Jah knows the way

See more posts about 👇


About the author

FN Official ✅

Leave a Comment