Lyrics Music Unreleased Lyrics

[Lyrics] King Promise – Ring My Line ft. Headie One

King Promise Ring My Line Lyrics ft. Headie One

We present to you the Lyrics to King Promise latest single titled ‘Ring My Line‘ featuring Headie One.

For the purpose of King Promise fans and our users here we bring to you the lyrics to the song ‘Ring My Line‘.

In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside the Lyrics

Listen and Download Ring My Line by King Promise ft. Headie One Below:-

Stream Music On Boomplay

also

Download The Song


King Promise Ring My Line Lyrics ft. Headie One

If e no be money no call me
If it ain’t about the money don’t call me
If e no be money no call me
But if it is ring ring make you ring my line

Hey they say I changed
Cause me I dey my line
Take the bad energy comot my face
Dem vex they say I change
Then they expect say I go be the same boy
Why e dey pain you say I no dey need you no more
No matter be safe

If e no be money no call me
If it ain’t about the money don’t call me
If e no be money no call me
But if it is ring ring make you ring my line

If e no be money no call me
If it ain’t about the money don’t call me
If no be money don’t call me
But if it is ring ring make ring my line

Hey they say I changed
Hey cause me I dey my line
Take the bad energy comot my veins
Dem vex they say I changed
Then they expect say I be the same boy
Oh nah nah nah ey

Me I dey move Just dey waka
I just dey face my front and my matter
??me I no dey bother
Water my dreams cos
One day one day I dey go grow big
???
I gat big dreams no dey play no dey scatter
Get loyalty before the money dat how we are dey live
If you know me you know say I be real
Money makes some changes but money didn’t change me
I no dey fear no dey make nothing dey shake me
Oh na na
I get big dreams o
I dey do am for my people o
My people dey depend on me o
I no fit give up on my people o
Oh na na

Hey they say I changed
Hey cause me I dey my line
Take the bad energy comot my veins
Dem vex they say I changed
Then they expect say I be the same boy
Oh nah nah nah ey

They say they wanna tame me in dey labeled me a rebel
?????
????

If e no be money no call me
If it ain’t about the money don’t call me
If no be money don’t call me
But if it is ring ring make ring my line
If e no be money no call me
If it ain’t about the money don’t call me
If no be money don’t call me
But if it is ring ring make ring my line

 

About the author

FN Official ✅

1 Comment

Leave a Comment