Lyrics

[Lyrics] Jaywillz – Colours

[Lyrics] Jaywillz – Colours

Base on popular demand, FromNaija bring to you the lyrics to Jaywillz latest released song “Colours.”

However, the song was pulled out from his just released studio project “Pretty Inside EP.”

In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside the Lyrics.

Read and enjoy “Colours” Lyrics by Jaywillz Below:-

(Gbedu dey here)
Call me Rollboy, ah…

(Shuga)

I lose myself when you do your shako
Girl you don enter okpolo o
All of my money I spend am for you
My love I give it to you oo
Girl I’m in love with the peace you give
Like me I kiss Canada
In all that you do, you give me fever o

Na you wey I dey for your domot
Come make I give you comfort
Carry you girl for trolley o
Inside supermarket
Girl I’m in love with your color
Na wetin you put for your kpomo
The way you dey sweet me I don’t know
Ohh ohh ohh ah

Anyday
Rainy-day
No dulling moment in your life girl
Sunny day
Happy day
Sad day
Holiday ooh
Everyday ooh
Oh waa waaoh
Rainyday
Everyday ooh
I hold your hand till 9 to 5 girl
Anyday oh
Sunny day oh
Holiday oh

Sey I go leave you dey whine
Good or bad we die here
Pray my pocket no dry
Cos I go spend on you

Girl
Girl do galala
Who’s your mama
Who’s your mama
She go need thumbs up
Cos watin dem do with 5million
You get am naturally, ooh

Na you wey I dey for your domot
Come make I give you comfort
Carry you girl for trolley o
Inside supermarket
Girl I’m in love with your color
Na wetin you put for your kpomo
The way you dey sweet me I don’t know
Ohh ohh ohh ah

Anyday
Rainyday
Sunny day
No dulling moment in your life girl
Happy day
Sad day
Holiday ooh
Everyday ooh
Rainyday ooh
I hold your hand till 9 to 5 girl
Anyday oh
Sunny day oh
Holiday oh

THE END!!!

Download The Song

About the author

FN Official ✅

Leave a Comment