Lyrics

[Lyrics] Fireboy DML ft Asake – Bandana

Bandana Lyrics by Fireboy DML ft. Asake.

Nigerian singer, Fireboy DML recently dropped a song “Bandana“ feat. Asake, on popular demand we serve the lyrics to the song to sing along.

In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside the Lyrics.

[Lyrics] Fireboy DML ft Asake – Bandana



Bandana Lyrics by Fireboy DML ft. Asake.

Lowkey
All of them don dey notice
I’m not joking
All my guys dem dem know me
Since ’06
I’ve been writing this story
I no be OG
But if you ask dem dem know me

I no dey blow trees
Orin lo n yi mi lori
Music chose me
Just know this
And know peace
I dey lowkey
But i’m never lonely
Sexy ladies
Come whine fii me slowly

Na the love wey I see
Na im wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain bolt, mo d’aleba
Shoutout s’awon temi ninu shitta
Bandana l’ori bi ti 2pac
Midnight walkers, karashika

Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe’won ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money

I’m never weak
I never cease
Till eternity
I’m on fire
My legacy
Will not die
My family
Is for life
Where dem dey
Who dem be? (awon da!)
Dem go craze
Dem go tire
Dem go say
Dem go say
Dem no know wetin dey sup

But lowkey
All of them don dey notice
I’m not joking
All my guys dem dem know me
Since ’06
I’ve been writing this story
I no be OG
But if you ask dem dem know me

Na the love wey I see
Na i’m wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And i thank the lord I dey go far
Usain bolt, mo d’aleba
Shoutout S’awon temi ninu shitta
Bandana l’ori bi ti 2pac
Midnight walkers, karashika

Dem never see me coming
See me coming,
Mo gbe’won ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money

Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe’won ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money

THE END


Go check lyrics for other songs, Click the “Lyrics Category” also Get latest music mp3, Click the “Music Category” and lastly Get the video to latest released songs, Click the “Video Category“.

To get our latest updates on social media, follow us on Facebook and Instagram.


Download The Song

About the author

FN Official ✅

1 Comment

Leave a Comment