Lyrics

[Lyrics] Erigga – Wahala Dey

Erigga Wahala Dey Lyrics 

We present to you the Lyrics to Erigga latest single titled “Wahala Dey

For the purpose of Erigga fans and our users here we bring to you the lyrics to the song ‘Wahala Dey‘.

In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside the Lyrics

Listen and Download Wahala Dey by Erigga  Below:-

Download The Song


Erigga Wahala Dey Lyrics 

Wahala dey
Wahala full here o
Country wey blind man dey count money
Wahala dey
Wahala dey
Wahala full here o
Arm robber dey call thief ole
Wahala dey
Oga DPO na who thief hin phone for inside police station abeg
Nepa office on generator dem no no wen light go come

As I dey follow you dey talk all my men don off
The loud wey we dey smoke dem no fit drag pass one puff
We taya for Nigeria matter I no fit lie you
Na wetin Fela ashana talk still dey happen
Who rule go waste money work he no go do
Hustle don make boys forget Wetin den read for school
12 years, 13 years don dey do yahoo
Who dey look epa wen dey do like big malu
Epa don graduate for ekpooma but no level
He find work he tata he kukuma join HK
According to am the rain wey beat am today go wash his ? tomorrow once he put ?
All the good men he dey jam no wan get shishi
I no fit huge dis tory don pass deeper life preaching
Since Jona no get patience he join ? Na last week dem poof close to that bakery

Wahala dey
Wahala full here o
Country wey blind man dey count money
Wahala dey
Wahala dey
Wahala full here o
Arm robber dey call thief ole o
Wahala dey
Oga DPO na who thief hin phone for inside police station
Nepa office on generator dem no no wen light go come

Dear abacha small thing fit reach me ?
The last one you send come area we no see shishi
Stay at home but where the electricity
Nigeria na cruise I swear God forbid bad thing
Wetin dey occur my WhatsApp na mandilas
View my status na shoe, bag, hair and slippers
15years no dey sleep house she don enter street
Dey sleep pussy for lekki her father against that shit
Cos na she dey survive dem alert steady
This generation don cast wen e go ending
Na your money make Aunty collect big slap cos 17years don too dey my snap
Nigeria now be like fowl wey no get owner
Who swear give us e no go better for una
Covid 19 grandchildren wey suppose give us cure
Don turn makeup artiste dey director cure

Wahala dey
Wahala dey o
Country wey blind man dey count money
Wahala full here o
Arm robber dey call thief ole
Wahala dey
Oga DPO na who thief his phone for inside police station
Nepa office on generator dem no no wen light go come

Wahala dey
Wahala dey o o o
This is Country wey blind man dey count money
Wahala fill everywhere breketete breketete

See more posts about 👇


About the author

FN Official ✅

1 Comment

Leave a Comment